Ilashe water way Splash on me ko kan aye Hennessy on the way Maa order lọ ọmọ aye! I go splurge you all my pay Na legit ko n ṣe ase Order anything wey you want, girl, it's alright Ilashe water way Splash on me ko kan aye Hennessy on the way Maa order lọ ọmọ aye! I go splurge you all my pay Na legit ko n ṣe ase Order anything wey you want, girl, it's alright Swear that you don't know what we are doing here Abi no be free boat wey you use reach here? Swear say you no feel all the doings here You don enjoy finish you come dey lose interest You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby! Who goes there? Le le When money full wallet? Eleyii? o pọ sẹ! Tell me wetin bọbọ no get Ilashe water way Splash on me ko kan aye Hennessy on the way Maa order lọ ọmọ aye! I go splurge you all my pay Na legit ko n ṣe ase Order anything wey you want, girl, it's alright But you've been keep me waiting When your legs should've been shaking, shaking You're my number-one rating Shouldn't be me that you are delaying Playing games with Eleyii nasty She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby Lo ko mi tanṣo Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol You con dey move slow Fi sẹnu bi Harmonica Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure Ilashe water way Splash on me ko kan aye Hennessy on the way Maa order lọ ọmọ aye! I go splurge you all my pay Na legit ko n ṣe ase Order anything wey you want, girl, it's alright