Shebi na person wey no dey looku road dey fall down pere Asa penpele, asa penpele Shebi na person wey don give up, wey don fuck up ele Asa penpele, asa penpele I give you proper condition no dey formu No dey form And if dem want to confuse me I give dem puzzle Give dem puzzle As I be master for game no be muscle No be muscle oh ayy E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow Parampe oh para re rah Dem dey blow me parampe oh rah re rah Parampe oh para re rah rah rah rah Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah Parampe oh para re rah She dey blow me parampe oh rah re rah Parampe oh para re rah rah rah rah Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah Monkey never dull whenever e don see banana to chop chop Kilon wa n so ? Isokuso no dey bring result No try me omo you go test and test you no fit reach my side You no go fit reach my side Kilon wa n so ? Kilo tun so, no dey waste my time I give you proper condition no dey formu No dey form And if dem want to confuse me I give dem puzzle Give dem puzzle As I be master for game no be muscle No be muscle oh ayy E no get the kele wey I talk to, wey she no go follow Parampe oh para re rah Dem dey blow me parampe oh rah re rah Parampe oh para re rah rah rah rah Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah Parampe oh para re rah She dey blow me parampe oh rah re rah Parampe oh para re rah rah rah rah Dem dey blow me parampe oh rah rah re rah