Na you, be oracle Are you a seer Na you, be lemon grass and shear butter for my skin Na you be my switch-blade Cut dem open dem bleed And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know, we get only each other I dey the arms of the one wey love me the more Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you Na true, my heart dey only beat for you Na true, my heart dey only beat for you Na true Na you, be comforter Na you be healer Na you, be melody when I need to sing Na you be revealer you dey show me all I fit be And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know, we get only each other It dey always dey my mind The only one I love Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you Na true, my heart dey only beat for you Na true, my heart dey only beat for two Me and you