On a normal I no dey like that kain thing Undercover baby if u call me papi Balenciaga put am for your waist and panty Anaconda na the thing wey I carry Money cash and carry Pull over pull over pull over Ohema I dey fall for your charm Pull over to the back of my car No dey worry I no dey talk anyhow Opor opor opor opor They dunno they dunno Sey money long opor opor They dunno they dunno Opor opor opor opor They dunno they dunno Sey money long opor opor They dunno they dunno The calamity you dey cause with your mini skirt oo Super mario e bini makosa no go let go And I got the money wey go fit to change your life oo Melanin pop like u be agbani darego Girl I'm outside what's your mood tonight (obi's house) Blow my mind like a dynamite Aim for the moon then we touch the sky (touch the sky) Like lekpa shandi you my first lover Plenty boys line up but na first come first serve Na number one I be vincent enyeama Mo le je ko level up emi big propeller No contender zanku their father I say as u dey with me say bye bye to sapa Show you power abido shaker Haters for ikoyi hold up too dey osapa I no dey run mouth I no dey pour spit like carter Pull over pull over pull over Ohema I dey fall for your charm Pull over to the back of my car No dey worry I no dey talk anyhow