Say go hard or go home Ah, my brother no padi for jungle oh Nobody go help you if you struggle oh Ah, say, so many things that you don't know Ha, when e sup you go see them oh When e finish, dem go say money miss road When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles Franklin Benjamin, in bundle bundle oh Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh I will never loseguard oh Never snooze, I will never lose Shey you will snooze? I will never loseguard oh Never snooze, I will never lose Ko sowo ko sobo Azul o ki n ṣe bobo Ngbọ ki lo ṣe koko? Owonikoko hah, owonikoko heh Ko sowo ko sobo Azul o ki n se bobo Ngbọ ki lo ṣe koko? Owonikoko hah, owonikoko heh Mi o se, ọmọ oro nothing concern me If no be money matter na whyning I don't care, I don't care attitude Fun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun I go dey grind, grind nonstop Make my money no get bustop Even Mr. Dangote never stop Abi you wan depend on person to fit chop? When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles Franklin Benjamin, in bundle bundle oh Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh I will never loseguard oh Never snooze, I will never lose Shey you will snooze? I will never loseguard oh Never snooze, I will never lose Ko sowo ko sobo Azul o ki n ṣe bobo Ngbọ ki lo ṣe koko? Owonikoko hah, owonikoko heh Ko sowo ko sobo Azul o ki n ṣe bobo Ngbọ ki lo ṣe koko? Owonikoko hah, owonikoko heh