Uhn uhn uhn uhn Sorry I'm not sorry (Sorry I'm not sorry) Wetin I no do can't be worried (wetin I no do can't be worried) They don tell me about my journey Say rainy days are coming And they feel they can be funny (And they feel they can be funny) They wan make I fall and die Baba God dey my side Everything they talk na lie Everything they talk na lie Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade E shi ma wole fun ori ade Dem no sabi how I dey play my game For all this people wan spoil my name Won ro pe ma fo o Won ro pe ma jabo Ani won ro pe ma sonu But nothing fit do omo olorun Ahn ahn Blessings on blessings Man no be God see the settings After all we've done Ki le fe n si n? Ye ki le fe n si n? A tun ti take over Anytime we step in na game over This one na Ferrari no be range over Remember it's game over (Ahn ahn) Mo fun won fire for fire Ko le re Daddy Zendaya All these people wan make I tire Ahn ahn Sugbon kole re Daddy Zendaya Shebi iwo olorun ri mi If I do wetin dem talk then make e be Shebi iwo olorun ri mi I no do wetin dem talk They wan make I fall and die Baba God dey my side Everything they talk na lie Everything they talk na lie Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade E shi ma wole fun ori ade Dem no sabi how I dey play my game For all this people wan spoil my name Won ro pe ma fo o Won ro pe ma jabo Ani won ro pe ma sonu But nothing fit do omo olorun Ahn ahn Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade E shi ma wole fun ori ade