IBK, IBK... Niphkeys, Niphkeys... If you fit tell me say you dey for me It will be nice honey I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me Pause wait a minute for me Ohh ohh... Make e no cause gbege e Before we misinterpret each other Make I tell you as e dey be oh na na na Ohh! Girl, your body nice, aje! You should be with a guy like me Cause you know say no be fight I dy Bring your body close to me The boys dem dey look your body... Ma dawunlohun bebe eh eh eh Cause you say no be fight I dy Bring your body close to me Oh oh! I dey for your side, but kofewa Waiting on the road side for kusenla Shey na because you fine, tori o ni di nla Ba mi pe bobo Niphkeys Ko ba mi fa llu yaaa E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing Ori Omole to wo Gstring She like to dey gist me I love it when she kiss me Ta ba se tan, ka ni 6 kids Ahn Stay with me, don't come and go She's too fine, toyin tomato Let me be your commando Baby fun mi lowo bi ti Orlando Baby je a soro, jasoro Emi ati awon temi a ma mu e mo na Funmi ni freestyle Ka ma banko lo Anywhere you go, baby jajolo Ahn ahn ahn ahn Ohh! Girl, your body nice, aje! You should be with a guy like me Cause you know say no be fight I dy Bring your body close to me The boys dem dey look your body... Ma dawunlohun bebe eh eh eh Cause you say no be fight I dy Bring your body close to me Oh oh! I dey for your side, but kofewa Waiting on the road side for kusenla Shey na because you fine, tori o ni di nla Ba mi pe bobo Niphkeys Ko ba mi fa llu yaaa E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing Ori Omole to wo Gstring She like to dey gist me I love it when she kiss me Ta ba se tan, ka ni 6 kids Ahn