Tomsorisenenagor Uh-uh, I no know why I no know why igbo make me, igbo make me feel okay (feel okay-ayy) Uh, say me I'm a born survivor (born survivor), burn survivor Even at the top, I'm in my dust Pull up with the right one Working overtime, I'm a cyborg They say bygone be bygone But bobo, if you price, I go buy gun Mm, emi idan, kilokan mi side talk Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish I no dull, I respond pelu tactics If you correspond, a ma gbádun, a ma lavish Uh, let me tell you what the fact is Sabi boy no dey need to practice (uh-uh) Call me, anytime you need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis Mm, ase lo mean, dey make your gbe body Say no worries when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh) Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh) Uh, I no know why igbo make me feel okay-ayy She make me feel no pain Má bèrè l'ọwọ mummy mi pè "kilò sè eh?" (Kilo se?) Sometimes I need no bail I no know why igbo make me feel okay-ayy (feel okay-ayy) She make me feel no pain (feel no pain) Ma bere l'owo mummy mi pe "kilo se eh?" Uh, say me I be born survivor Jah-Jah blessings, I want too many Sweat all your glory, you shall not go 'round Been fighting far-far too long It's a day, I need shayo, De Brian we on They were superstar, and the world know who we are Dem never thinking without reach Never used to us, now we gone by far Take a u-turn round, ayan yan-yan Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa We arise ayan yan-yan, she fit to dodge whoa-whoa, whoa I've had to leave trenches to reach peace We would I've be born in as rich kid Living testimony dey my witness Say man na born survivor Born survivor (born survivor) Even at the top, I'm in my dust Pull up with the right one Working overtime, I'm a cyborg They say bygone be bygone But bobo, if you price, I go buy gun Mm, emi idan, kilokan mi side talk Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish I no dull, I respond pelu tactics If you correspond, a ma gbadun, a ma lavish Uh, let me tell you what the fact is Sabi boy no dey need to practice (uh-uh) But me, anytime mi need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis Mm, ase lo mean, dey make your gbè body Say no worries when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh) Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh) Take a u-turn round, ayan yan-yan Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa We arise ayan yan-yan, she fit to dodge whoa-whoa, whoa (whoa-whoa, whoa) Say man na born survivor (Don Baby)