Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Yasso Mmmhmm Inna my mind I am looking for the melody Searching for the rhythm wey go totori And in my soul I am waiting on the prophesy I know, I know it's coming soon I dey para My mind don dey worry for my cheda I no dey slow down Mama told me I go blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Nobody knows tomorrow Fit to get money pass Aliko I dance away my sorrow I go bounce like Boy Alinco Rain or shine, I'll be shining like a diamond I no dey gree From Ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso Oh yeah I dey para My mind don dey worry for my cheda I no dey slow down I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Ouu, you go always dey my mind oooo Aiiii Mmm Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind