Lower your body, dem pon your case Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie No negotiations, give you the latest Doing the most for you, lady, no hesitation Minding my business but na you I dey chase No ask for where I dey go, I'm going your way The feeling dey top of my mind Make we no dey look time I go fulfil your days, I'ma make it right now You dey give me love way, I no go fit buy, oh We dey different realm, we dey different time zone Lady so much grace, girl, I'm blessed you're my own Na only you dey make my world go As long as we get days, I'ma make it right now And you say your bed, we go make it our home While we levitate Hmm, eh, eh, oh wey Your body done do me mogbe If the right tings dey I go dey Cut the long talk, girl, I'm coming your way Hmm, mogbe The body don catch me mogbe Count on me, make you bless me, oh wey Na you go dey tell how e gats mogbe As Mr. DJ, dey put for replay Na you dey give all the things I wan feel Baby, make you take up my days I no fit wait 'cause your type e no dey I no dey like stress, with you mehn I'm blessed I no go wait, 'til man e don kpeff I just dey count e go take am long way And I dey show you dey make me feel blessed Ah girl, rotate, girl, oshe (Balance) Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance) And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance) Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance) And my girl thick, man don complain (Balance) When the body pull up, e dey cure my pain (Balance) And I no fit pass you like my mary jane now (Balance) Say for this matter, you fit take all my day now Hmm, eh, eh, oh wey Your body done do me mogbe If the right tings dey I go dey Cut the long talk, girl, I'm coming your way Hmm, mogbe The body don catch me mogbe Count on me, make you bless me, oh wey Na you go dey tell how e gats mogbe Ah girl, rotate, girl, oshe (Balance) Shey na for Ghana wey you carry this waist (Balance) And if we wan pop, we fit pop for Ace (Balance) Touch me nice, touch me nice, no complaints (Balance) And my girl thick, man don complain (Balance) When the body pull up, e dey cure my pain (Balance) And I no fit pass you like my mary jane now (Balance) Say for this matter, you fit take all my day now