Ah se na like dis we go de dey Na like dis we go de dey Ah na like dis we go de dey Ah ah Ah ah ah Na like dis we go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta Once upon a time Dem tell us say 1 Dollar is equals to 1 Naira Once upon a time You go travel from Lagos to London dem no need Visa Once upon a time You go graduate from school and government go dash you car Once upon a time You take train from Oshodi down to Ojuelegba Once upon a time Now everyting don dabaru Corruption is unstoppable The hardship is unbearable is unbearable eh Wetin we go do eh Lord I can not take this pain no more Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta eh You see the situation E don reach make l cry cry cry cry cry E don reach make I scream yeh yeh yeh yeh E don reach make I sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh Becos now everyting don dabaru Corruption is unstoppable The hardship is unbearable is unbearable eh Wetin we go do eh Lord I can not take this pain no more Se na like dis we go de dey Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey oh no Se na like dis we go de dey Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta