I sing, I sing, I sing For the things, wey you've done for me (Done for me) Why me, why me, why me All these blessings dey fall on me (Fall on me) No be say na me try pass o But the tap still dey rush for me Everybody come dey wonder How everything ee dey work for me Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat (Chorus) Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo I say Dohhh-doh- dohhhh Dohhh-dohhh-dohhh Uwese Baba oooo Kini maafi San ore re I don get e mouth, ni tori fé My life eee turn, ni tori rè You say make e soft o ri bé Baba no dey tire for me Mogbonofèli Baba put the fire on me Ohhhh eeehhhh Everybody don dey call me Dem say make I show them way I dey live Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo I say Dohhh-doh- dohhhh Dohhh-dohhh-dohhh Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo I say Dohhh-doh- dohhhh Dohhh-dohhh-dohhh Uwese Baba oooo Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo I say Dohhh-doh- dohhhh Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo Uwese Baba oooo I say Dohhh-doh- dohhhh Uwese Baba oooo