Oh oh Oh oh Me I no dey worry, coz I get you (Get you, get you, get you yah yah) Everything with you, yes I can (Can do- can do-can do-can do) Me I no dey worry coz I get you Who dey with you dey belle full My, whole life na you Your love for me na true My, whole life na you Your love for me na true I for no fit do anything If e no be you wey dey by my side Now my flexing just dey begin I go love you for the rest of my life I for no fit do anything If e no be you wey dey by my side Now my flexing just dey begin I go love you for the rest of my life Only man dey, he no dey stable Oh my God dey, he dey capable Got the mind of a believer Nothing more Nothing less My whole life na you Your love for me na true My whole life na you Your love for me na true My, whole life na you Your love for me na true My whole life na you Your love for me na true He dey do me Wetin no-nobody Fit do me He dey do me Wetin no-nobody Fit do me He dey do me Wetin no-nobody Fit do me He dey do me Wetin no-nobody Fit do me Only man dey, he no dey stable Oh my God dey, he dey capable Only man dey, he no dey stable Oh my God dey, he dey capable Capable-Capable Capa-ble-Ca-pa-ble Caa-Ca-pa-ble Ca-pa-ble-Ca-pa-ble