They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know Cos me energy high Dey talk say me ah craze oh Oh I no fit to be their mate I no fit lie you no fit to relate If I open my mind and you bury up your face oh Inside You gats gbes This smile I carry for my face oh E dey hide wetin I dey face oh Oh oh ah ooh ah I don dey wait for all of them Dey don dey wait for me too Dey don dey pray make I fall again But my mama dey pray for me too I don dey wait for all of them Dey don dey wait for me too Dey don dey pray make I fall again But my mama dey pray for me too They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know Too many talk wey dey make man vex but I no fit come dey explain myself oh Carry my cross and I face my fears and Feeling my pain as I shed my tears and One day all man go meet for heaven Until then I dey chase my bread oh Been on my grind on the 2-4-7 Only my neck wey for carry my head oh I don dey wait for all of them Dey don dey wait for me too Dey don dey pray make I fall again But my mama dey pray for me too I don dey wait for all of them Dey don dey wait for me too Dey don dey pray make I fall again But my mama dey pray for me too They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know They wanna know Tell me what they wanna know