Ah no stress my life Tony Frank o (Timaya) Yeah yeah No stress my life Music chef Yeah yeah yeah yeah I wan flex, I wan chop life I wan groove, I wan do things Wen dem say, I nor fit do Tony Frankkkk I just wan dey my dey Me nor want stress Me nor want wahala Me nor want kasala Allow me run my race Me nor want stress Me nor want wahala Me nor want kasala To be frank is Tony Frank This life wey we dey live People no care how you dey feel All they want na to dey bill you Allow me enjoy my life Allow me enjoy myself o Allow me to live my life No stress my brain o I wan flex (eh), I wan chop life (eh eh) I wan grove (ehnehn), I wan do things Wey dem say I nor fit do Huh huh I just wan dey my dey (eh) Me nor want stress Me nor want wahala (oh oh) Me nor want kasala Allow me run my race o Me nor want stress (ye ye ye) Me nor want wahala (oh oh) Me nor want kasala No stress Me I be head I be the back up Me I be the lead man Me I nor fit fk up Nobody kulusa Nobody test me Anybody come close Nobody dey feed me Eh (I no, I no, I no) (I just wan dey my dey) I no want make anybody mess with my mental iye Me I no send for the mandem man This time around na to protect my mental iye Me I nor send for the mandem man Huh huh huh eh Not in that stage Me nor get time for their time eh Me nor get time for their gudugudu meje I just wan dey my dey (eh eh eh) Me nor want stress (eh) Me nor want wahala (baby) Me nor want kasala Allow me run my race (huh huh huh gudugudu meje) Me nor want stress (my gudugudumeje) Me nor want wahala (enter my gudugudu meje) No stress My body no like stress o At all No stress me