Scarlet sounds Eh ah Hmm ah Eh ah Live style, class Green light is pass We just pray, we don't ask Now they say we do jazz Communicate and bounce Information dey pass Infrastructure dey house Legga You like that, lifestyle class There's no love for a man when the money no dey Ogbeni bounce Oh ah She like that live style, class There's no love for a man when the money no dey eh eh Bounce For this life, nothing nothing can hold me down If you pickpocket you be ajibole Nothing nothing can weigh me down If you pickpocket you be ajibole For this life, nothing can hold me down If you pickpocket you be ajibole Nothing nothing can hold me down If you pickpocket you be ajibole Cause lifestyle, class Green light is pass We just pray, we don't ask Now dem say we do jazz Communicate and bounce (Fun e ni) Information dey pass Infrastructure dey house (Nitori) Hear me now No time for omo ti o fine No kind of pressure dey my mind I just live by wetin God design I no get time Me I wanna party Call your friends dem make dem call Sade For my Penthouse, make all of us party I no get time, wetin dey my mind I leave them behind That's why I left Ikate You like that lifestyle, class There's no love for a man when the money no dey Ogbeni bounce Oh ah She like that lifestyle, class There's no love for a man when the money no dey eh eh Bounce For this life, nothing nothing can hold me down If you pickpocket you be ajibole Nothing nothing can weigh me down If you pickpocket you be ajibole Nothing nothing can hold me down If you pickpocket you be ajibole This life nothing can weigh me down If you pickpocket you be ajibole