Oh oh Leggo! Shizzi Eh baba Leggo! Eh shoutout To everybody shoutout You know my people shoutout Oh shoutout eh eeh Shoutout Everybody shoutout My sexy lady shoutout to you Eh shoutout eh eeh Kekwanu Everybody na shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, shalla Kekwanu Everybody shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, leggo Kekwanu, leggo Kekwanu Shalla to my guys and shalla to my hittas All the people The people wey believe us Shalla to my friends and my people all mi fellas Anytime I come see the boys dem a jealous Sometime ago go (go go) Dem bi say mi ama koto (koto) I dey make dem dey kolo (kolo) See the people snap photo eh Long time ago go Dem say me I dey kolo Now I dey made them snap photo The people dem believe me ooh Anytime I come say the people happy I dey make everybody jolli See all my ladies they whine pappy See the girls dem want to pappy Leggo! Right now bend down Sexy body come bend down All my DJs bombam All my fellas oya bend down Leggo! Eh shoutout To everybody shoutout You know my people shoutout Oh shoutout eh eeh Shoutout Everybody shoutout My sexy lady shoutout to you Eh shoutout eh eeh Kekwanu Everybody na shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, shalla Kekwanu Everybody shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, leggo Kekwanu, leggo Kekwanu Baby girl make you shake am o Please don't break am o Shizzi make am o, ah kwanu Obio try don't delete kwanu Please don't fake am o A fit to mate her too (Oh yeah yeah yeah) Nwankwo kanu Oh there she comes again My baby make we go oh A pretty girl from Isal'eko She say she hear my song on the radio She wanna be in my video If you come around dem go holla (holla) All the girls dem a holla (holla) All my guys oya shalla (gboza) 'Cuz every top mi say reggae Oya show me your baebe Oya shake your ikebe One time for the DJ Run it back if you feel me eh Eh shoutout To everybody shoutout You know my people shoutout Oh shoutout eh eeh Shoutout Everybody shoutout My sexy lady shoutout to you Eh shoutout eh eeh Kekwanu Everybody na shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, shalla Kekwanu Everybody shalla Kekwanu, shalla Kekwanu, leggo Kekwanu, leggo Kekwanu Everybody shalla Shalla Shalla Shalla Everybody shalla Leggo!