Yeah, my brothers and sisters I know you've been trying so hard To make it one way or the other in life, mehn We dey feel bad in one way or the other say, mehn You kon dey feel like say you escort people come dis world Na Jehovah be the key, mehn Let's keep trying With fact say you know God, you no go fall Girl, I want you to know I'm alive, I just dey go I perfect, when I start Na so, so people despise me, oh Dem say, "I no go grow" So tey dem say, "I go stop for road" Den na una way God, I go thank you for everything you give me Thank God, oh, thank God, oh Una for killin' me, oh, killin' me Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Turnaway oh, turnaway oh, mbana o, mbana Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey" When I sing, I want you to know the truth is bitter The time I start, many people dem dey wonder Now, they've turned to ask "Who be Timaya?" Everywhere you go, I dey on like fire Some people dey wan quench this fire Dem call the fire service to quench the fire Dem no know say, holy ghost fire Wey I for don say Right now I'ma serve them, serve them I believe dem my God Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Ah neva do any good for my life, oh And people, make una leave me alone Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Na una way Eh, na una way, oh Everybody, 'body say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Everybody say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Everybody, everybody, sing say When me and Eldies bin dey hustle When me and my guy, Timmy, we dey for one room So, the people dey laugh Dem say, "Timaya will be like church rats" When na see me say Right now I don dey chop chate My mama and papa dem dey so proud, eh Oh, dem love me I swear to God, dem dey proud, eh, chai For the fact say I know Jehovah I no go afraid of any motherfucker chai Sorry for using that motherfucking word My brother, I dey vex Ma say I'm talking to you My brother, you can make it, just say "Hey, hey, hey, hey, hey" (Chai, chai) Everybody sing say If you can believe say you go make it like this You say, "You go make it to the top" Just say, "Hey, hey, hey, hey, hey" (Chai, everybody just gerrout) If you be woman, you dey find pikin, oh You get mouth, you neva turn to say Say, "Hey, hey, hey, hey, hey" When I sing say If you be young girl, fine lady You dey find husband who go marry you, eh Say, "Hey, hey, hey, hey, hey" Everybody, everybody say You don hustle, you don tire You dey look for work, everybody say "Hey, hey, hey, hey, hey" When I sing say One day, na hin go better Jehovah, well bless me, eh, everybody Hey, hey, hey, hey, hey (Chai, hai) Let God that save Daddy Shedrack and Abednego Na the same God wey go bless you, oh, say "Hey, hey, hey, hey, hey" When I sing say I'm talking to you and you, eh You are frustrated, you don get food Hey, hey, hey, hey, hey Jehovah, you are to much Yeah, hey, hey, hey, hey, hey