I kill the beat Dem Mama Soldiers (Records) All the way from Niger Delta Leave me, make I fill my glass Me and you no dey the same class Obsatcle come I go jump and pass Holy ghost gat my back carry carry cutlass Oh nigga, leave me make I pass Chai, we no dey the same class Obsatcle come I go jump and pass Holy ghost gat my back carry carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass iyee Jehovah dey by my side iyee Lai lai I no go lax Say my own my own done better iyee I dey carry cutlass iyee Jehovah dey by my side iyee Lai lai I no go lax Say my own my own done better iyee Olutu kpab bota yee Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh Timaya dey here say Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa, eh Olutu kpab bota Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota Recoba dey here say Everybody know say me dem be mama soldier, eh As God don wear me crown Some start to bone and some start to frown They want to pull me down You can never pull me down As God don lift me high See my destiny I swear e no go die Recoba me I go fight to the sky, sky Six feet below dem go go Anybody wey no want make I grow Fire go burn anybody where dey cause si fight is so ko ke Leave me make I fill my glass Me and you no dey the same class Obsatcle come I go jump and pass Holy ghost gat my back carry carry cutlass Oh nigga, leave me make I pass We no dey the same class Obsatcle come I go jump and pass Holy ghost gat my back carry carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass iyee Jehovah dey my side iyee Lai lai I no go lax My own, my own don better iyee I dey carry cutlass iyee Jehovah dey by my side iyee Lai lai I no go lax My own, my own don better iyee Olotu kpab bota yee Krra kuu mae krra kuu mae kpab bota yee Dem mama dey here say Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa Olotu kpab bota Kpab bota kpab bota kpab bota yee 2 Solo dey here say Everybody know say na me dem be mama soldier Where I dey siddon to write song Dem say 2 Solo no go live long But we no mind the air we still strong Sway the way we no do you wrong Nigga abeg, we don blow dey make our dough See dem siddon dey criticize o See dem siddon dey analyse o Olofofo can't stop our flow I be allirion from 2 Solo Osanobwa dey for my side o If you like make you go babalawo If you like make you no dance to my demo My God don bless me eh As I dey say me I dey kampe Na who be you wey wan block my way I swear to God, e dey waste e time eh My God don bless me eh As I dey say me I dey kampe My name na DJ 2 Solo A ma dem mama soldier Oh-oh, iyee-iyee A ma dem mama soldier Oh-oh, iyee-iyee A ma dem mama soldier Leave me make I fill my glass Me and you no dey the same class Obstacle come I go jump and pass Holy ghost gat my back carry carry cutlass Oh nigga, leave me make I pass Chai, we no dey the same classs Obstacle come I go jump and pass You say, holy ghost gat my back carry carry cutlass Everybody say I dey carry cutlass iyee Jehovah dey by my side iyee Lailai I no go lax Say my own my own don better iyee I dey carry cutlass iyee Jehovah dey by my side iyee Lailai I no go lax My own my own don better iyee