Let's go Another man work, then another man chop This people no want make I chop We na go let dem know Pe Timaya don blow When another man work, then another man chop See this people no want make I chop We na go let dem know Pe Timaya don blow Hey dess, count me the don You don't like me, talk to the hands I don't come here to see anybody Me, I'm here to make my money Hey dess, count me the don You don't like me, talk to the hands Me I no come here to see anybody Me come here to make my money Let's go When another man work, then another man chop This people no want make I chop But dem go let dem know Pe Timaya don blow o Another man work, then another man chop This people no want make I chop Me I go let dem know Pe Timaya don blow o Right now, I'm bigger than Alaba Me I don fly, fly pass Alaba See this man boss, dem hop in Alaba Me I get wings like say na labalabalaba Right now, dem dey dance alanta Me I don tey, I dey dance agaba People jowo dia dain naba Na we dey do song to scatter Naija, ai Let's go When another man work, then another man chop This people no want make I chop Eh, me go let them know Ah, Timaya don blow Another man work, then another man chop This people no want make I chop I say, "I go let them know" Timaya don blow No guts without penury No guts without a story Nobody, wey dem all the hammer No get any, no get any, no get any story, story Right now, I dey draw attention The people no say I get action Tell me, "Thank you", I say, "Don't mention" In everything, my mind be a compassion Another man work, then another man chop This people no want make I chop But me, I go let dem know Timaya don blow Another man work, then another man chop This people no want make I chop Me I go let dem know Timaya don blow Odom kololom pe bang bang Let me hear you say Another man work, then another man chop This people no want make I chop Me I go let dem know Say Timaya don blow Another man work, then another man chop This people no want make I chop But me I go let dem know Timaya don blow