Kiloso, maloje Kiloso, maloje Igbo wa, igbo wa Maloje, maloje Kiloso, maje Maje kpa mota Eri gba mova She dey go wosa She dey flow my baby She Dey go my baby Every time she dey Every time she dey shele I tell her make she chill (Pow) She no wan dey go (Pow) Every other day she dey carry go Me I carry come, I Dey carry go Wetin you nor see make you no dey show Wetin you nor see you nor get oo Wetin you get na you dey flex oo Man dem say dem no text oo I tell em make dem wait No dey test oo We be We be grinding, shakin' this houses We was surviving to shining From basements to upstairs Not flexin', only TripleXn Not flexin', only TripleXn You sliding? You high in We pull up to the block It's nothing It's nothing Where you from tho I blow up in the game like pronto And we coming to the front like pronto And I kick a chick out like tonto If she broke then you know it's a no no She got it but She screaming like We sliding? We high in Pull up in the game like Stalin Hmmm We vibing Gliding We sliding, we gliding Pull up on your block and stunting I get it like nothing This shit really nothing It's easy We be grinding, shakin' this houses We was surviving to shining From basements to upstairs Not flexin', only TripleXn Not flexin', only TripleX We be grinding, shakin' this houses We was surviving to shining From basements to upstairs Not flexin', only TripleXn Not flexin', only TripleXn