Oh-ah Woah-woah-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up Now, I don strong Now, I get chicks wey dem dey for London Now, I'm on chills Now, I don know when I get the fine things When I get the Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I gentle, you wan dey take space Shey you know I get taste? (huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy (baddest boy) Emi gan biggest boy (biggest boy) Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo (Magodo) O ma ki'gbe "mor'ogo" Giddem, giddem, slow-slow Skiibii Mayana