Let's go Skiibii All is in order eh I want to pop champagne But they want to block my way Eh Back to sender eh yo Awon to soro bi professor Won bere kilo fe so Inna the zanga they feel my song Oh ah She say she feeling the boy She want to enter London la lo fo shu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender She say she feeling the boy She want to enter London la lo fo shu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender I carry city for my shoulder Escala omo to da You know I be one man soldier 'Cause blood of Jesus cover me Ni gboro won wa, won le won o ba Ni gboro wan pa kamasutra Ti mo ti hustle pa Mo ya fi won buga I wan chop my life with no regrets All of my guys dem know me wella To ba ni ke jaiye lo Jaiye lo nonstop, ego surplus Be benlo, billi billi billi bion La le ana yen nibo lo wa, nibo She say she feeling the boy She want to enter London la lo fo shu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender She say she feeling the boy She want to enter London la lo fo shu mefa I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man) God cover me, back to sender