Legendary beats My blessings come now Favour fall down on me Goodness and mercy follow me, everyday Everything wey I touch For this life, anything wey I want Shey na mansion o, shey na Porsche o Na me get am o If friends dey doubt you, no mind dem If bad belle come, make you bind dem My time don come oo Ayo wa ba le mi o Ire ooo – ire Ayomide o – Ayomide Everyday ooo showers of blessings rain on me Shey na money wey u want - Oya o Abi o fe ra moto o Time don come o Oh Ayo wa ba le mi o Happiness knocking – wole wa Prosperity something – l'on gbe wa And blessing calling Oh Ayo wa ba Lemi o Asiri wa a bo Wherever we go Victory wey no dey finish A ni temi ni o Loke loke – we no go run down No more tension, no wahala Tori ola wole Owo tide o Pounds anti dollar – Temi ni o Ayo at'alaafia – ko je Temi o Maa lowo lowo bi Adenuga If u believe o s'amin o Ani ko s'amin o Ire ooo – ire Ayomide o – Ayomide Everyday ooo showers of blessings rain on me Shey na money wey u want - Oya o Abi o fe ra moto o Time don come e oo – Ayo wa ba le mi o Happiness knocking – wole wa Prosperity something – l'on gbe wa And blessing calling Oh Ayo wa ba Lemi o Atewo ko mi a ro Olorire Oya ko ma ro Emi re o eh eh Oya dance the dance of olowo As u go money go follow Before u ask, God go answer Ayo Ayo Ayo Ayo sin mi dele o – sin mi dele o Ola Bamidele Pararara Shey na money wey u want o – kowa o Abi o fe ra moto o – Oya o Time don come, joy don come Oh Ayo wa ba le mi o Happiness knocking – wole wa Prosperity something – l'on gbe wa And blessing calling Oh Ayo wa ba Lemi o Ore ore ore Ore wa ba le mi o Make this love Dey sweet me for body Ife wa bale mi o Ireti wo le mi o Ireti wo le mi o Ayo Ayo Ayo Ayo wa ba le mi o