Once Again Shatta Wale Again Addi Self, Natty Lee You dey see what dey happen for America Man dey buy tsoobi for America Where the woman dey? Eyy am3ta I be proud sey I from Africa I create this music with Zylofon Shatta Wale maa adwen abom Go your way 'cuz I dont wanna know You know dey see sey man, dey grow man dey grow You say you be true believer Only you wey know Jehovah You say you be true believer Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa True believer Everyday you dey kill your brother True believer Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa I win oo I win oo Nobody spoil my thing You see I dey go for the road, yeerrh Me I dey do my thing You dey show me fake You dey show me fake (Lie) Boy you must see take You dey do mistake You dey do mistake (Lie) Addi Self for settle So what dey go on plus this churchy niggas Dem no know God Dem no know more diligence Charley some of this people no be intelligent Dem dey lie for your top no evidence Church gower every Sunday Ebi en you go see for the gate Dema character no be appropriate (no be appropriate) Dat be why adey operate Open the first chapter Dat be what the nigga know from the pastor But that nigga be some bad chapter But dem go blame some good pastor No wonder Shatta Wale like rasta Only Baba God be your master Any problem gon torture Charley I no go fly with vulture You say you be true believer Only you wey know Jehovah You say you be true believer Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa True believer Everyday you dey kill your brother True believer True True True Believer You seh you go fit deliver True True True Believer How come seh you dey kill your brother True True True Believer You seh you know God mobile phone number True True True Believer Fake Pastor! You dey see what dey happen for America Man dey buy tsoobi for America Where the woman dey? Eyy am3ta I be proud sey I from Africa I create this music Zylofon Shatta Wale maa adwen abom Go your way 'cuz I dont wanna know You know dey see sey man, dey grow man dey grow