Pray di enemy dem a pree me Me no fi envy nobody Good name better than the money Wha sweet mouth hurt a belly See me I de park in my Bentley Omo make you no de test me Up in my hood is deadly And all my gyal dem sexy Shey you get me Ah ah ah Me no really mind what dey say I deh live my life everyday I no geti time to waste Unless you want to put my hand on your waist I don waka go many place Big boy Shatta Wale I no de move like that If you de move any how Real life This one na real life tin All the struggle wey man don see Make you talk to me nicely when you see me Now I'm relaxing On the beat man freelancing The money de for freestyling Me ah king Me ah dynasty Pray di enemy dem a pree me Me no fi envy nobody Good name better than the money Wha sweat mouth hurt a belly See me I dey park in my Bentley Omo make you no dey test me Up in my hood is deadly And all my gyal dem sexy Shey you get me Ah ah ah And I go anything wey dem say I no fit do o Steady blowing up their mind and wi no get no pistol And I no criticize Me just wanna have the time of my life Money wey I get no be superstory Real life This one na real life thing All the struggle wey man don see Make you talk to me nicely When you see me Now I'm relaxing On the beat man freelancing The money dey for freestyling Me ah king Me ah dynasty Pray di enemy dem a pree me Me no fi envy nobody Good name better than the money Wha sweet mouth hurt a belly See me I dey park in my Bentley Omo make you no de test me Up in my hood is deadly And all my gyal dem sexy Shey you get me Ah ah ah Erh Get me ah ah ah (Shey you get me ah ah ah...)