One don (one don) Original one don (Original one don) From the day I star school Street be my home wey I choose No be say me I fool I just want learn how to get food, hmmm Everything they say Be the true talk we no dey play If you show me nonsense I go show you too nonsense See me I tara Money I dey make no be jaara I say I swear for your mother If you people be 10 thousand nyɜ baa pala Walee say me I say eh hey Eih hey eih hey Move for the way Eih hey eih hey Big man you no dey shame Eih hey eih hey Assay move for the way Eih hey eih hey Big man, no brain When I say move ko This be the price if you want to Ayigbe nyo baakɜ wait tor Shout outs to all the girls a dey fuck mmwah If you be keeper when I throw mo You no fit create me you go craze fo Ask saviola, things I dey chop Dem touch me 240 volts shock I hear say you dey plan for what the fuck I tell you say God dey Juju no fit work I just comot so why you go block Sergeant agokorli, I break your wall This be my world so you go fit threat me with words You dey move in circle, I move in square This calculation chale you no go fit dare Fuck social media I dey give you my Wikipedia My book you for dey read yeah Shatta wale brain bigger than 40 feeter Walee me I say eh hey Eih hey eih hey Move for the way Eih hey eih hey Big man you no dey shame Eih hey eih hey Assay move for the way Eih hey eih hey Big man, no brain From days of schools Street be my home wey I choose No be say me I fool I just want learn how to get food, hmmm Everything they say Be the true talk we no dey play If you show me nonsense I go show you too nonsense See me I tara Money I dey make no be jaara I say I swear for your mother If you people be 10 thousand nyɜ baa pala Walee say me I say eh hey Eih hey eih hey Move for the way Eih hey eih hey Big man you no dey shame Eih hey eih hey Assay move for the way Eih hey eih hey Big man, no brain Original one don Eih hey eih hey Move for the way Eih hey eih hey Big man you no dey shame Eih hey eih hey Assay move for the way Eih hey eih hey Big man, no brain