My level ey My level ey Maybe today I no get nothing But tomorrow I go get something And I go buy motor for mama oh But the enemy wan worry me I go show all ah dem tragedy No be today oo, no be today oo we start oo So you for sing my song oo You for keep am for long oo Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo So if you see me today I know my level I know my level Oh my level And if adey pop champagne today I know my level I know my level Oh my level The time adey waka dey waka yeh Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh Lonely, lonely story The time I buy my Toyota Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na What a lovely story Adey live this life oo Because I get my Bible oo Because the blessings I get from The Most High be so great oo So if you see me today I know my level I know my level Oh my level And if adey pop champagne today I know my level I know my level Oh my level Maybe today I no get nothing But tomorrow I go get something And I go buy motor for mama oh But the enemy wan worry me I go show all ah dem tragedy No be today oo, no be today oo we start oo So you for sing my song oo You for keep am for long oo Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo