As we start and everybody see say we start Everybody see say yeah that be the geng But you know say sometime den some boys start change Because as we start then ano get money So how come I get money den you change? Why? Hey Me when I aim, I dey shoot Check your blood, no be blue All the pains I pass through But still we dey do am hard Shatta here, call your geng You wan go viral, you wan trend Time go tell, man go learn Me I start this thing from Nima Frankies You know I like brukina ampis Aba ma moko hina, waka Kwumɔlɛ tumo Saraphina Me I declare my life I be sinner, shegey I dey see you like Anapuna beylɔ I know seh you be fan fooler Everyday you dey go juuma but you get bad mind, loser Baakin gutter, tell'em say me ano be soft like mortar See dem no listen militants dey suffer Me I no cut my coat for your trouser, talk your borla Hey hey blow mɛns for korle gonno you know I be your brother Nowor mini ba ni agbɛnɛɛ amɛ njɛ shatta Kɛ menɛ amɛ nɛ amɛ bawie paata, Fanta, ayaata I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy When adey write, ano dey write for the book ebi my mind This be gift ano know why dem dey fight Arrange them one logo logo line Today see dem dey lie! You see your life! Anything you go do I swear you no go shine I no go curse but I say that be the vibe You swear minamino, minamino fight God no dey lie, as you dey listen Spirit say mek I tell you, you sin You never know Shatta name be gene I get spirits you cannot see Ask every mallam me I be king Naturally I was born to win You for choose if ebe me, me If you come to my life ebe blessings And if you badmind me ebe curses Freestyle, you now say me I get kpo Lifestyle, diamonds, cash nfo Mark time, minamino seh go I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy I say those who know, know what adey talk I go fit dey here but I say I teleport Kombolo, Jah know dawg How many rastas you see dey fuck up? Me how the ting dey, na so ago talk Laasu, bobo man me I be bulb When you see dem, tell dem I be tough Ali Moshie Newtown you know I'm on board Me I no go change, wallahi on God My thing be analog you cyaan unlock Today see me, I dey hold block Daawa I tell dem buh dem flop Big Joe, you know seh you be my Bossu But some things you dey do you no dey force You forget the vision, you now seh I dey trust you Bossu Game ano forget the promise Flamingo won wo amɛ awo wo Hey yaro kɛɛmɔ amɛ owo me yoomo I mek friends buh some ah dem ah bombo Shatta be the name if you no like go Congo I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy I am ready now What you wan say come tell me now I say dem no go reach 30 Fuck militants fuck every frienenemy So this I dey talk How come? Because if I no get money weh you dey support And I get money, your support for be more So how come? Don't come tell me say you know the way You no know no way Ebi one way! And that be my way