Ghana Ah ah ah Shatta Wale Ah ah ah Africa The system too hot o One day we go make am My baby we go make am Trust in God o Hmmm If I collect, I go buy anything I want o If I collect, I go spray money for club o If I collect, I go buy house and cars o If I collect, you go see say I collect, I collect All correct sir I dey connect like connector Eh, Shatta Wale addi only ghetto youth protector Mbaa ne mbaa kwɛ bo Mba ne mba kane eshika Mugu epay, mugu epay, kwɛ mɔ me kɛ nshika Dem say I fall, I rise I fall, I fall I rise, I rise Two years wey I dey browse No friend dey come my side If I collect, I go buy anything I want o If I collect, I go spray money for club o If I collect, I go buy house and cars o If I collect, you go see say I collect, I collect Eh, you go dey see me eh You go dey watch me o You go think say eh This be magic o But who Jah bless No man curse I be lion o For this jungle o If e be music o Den go back home If e be Yahooze Then leave me alone If I collect, I go buy anything I want o If I collect, I go spray money for club o If I collect, I go buy house and cars o If I collect, you go see say I collect, I collect Yuh I see you all, my Adabraka boys I see you all, my Nima boys I see you all, my Zongo boys Ah, yuh Shukura boys Hey, hey, ha My Kasa boys Game, I see you GoodOverEvil, Salty, eh KB, Pram, BardMan, Manaf Hahaha! All my game boys, I say One day we go make am My baby we go make am Trust in God o Hmmm All correct sir I dey connect like connector Eh, Shatta Wale addi only ghetto youth protector Mbaa ne mbaa kwɛ bo Mba ne mba kane eshika Mugu epay, mugu epay, kwɛ mɔ me kɛ nshika Dem say I fall, I rise I fall, I fall I rise, I rise Two years wey I dey browse No friend dey come my side If I collect, I go buy anything I want o If I collect, I go spray money for club o If I collect, I go buy house and cars o If I collect, you go see say I collect, I collect You go see say I collect, I collect Watch me You go see say I collect, I collect Hahaha!