Ent... En en Enter They call me Shalipopi Only one Pluto Presido Everyday when I wake up Money dey find me o Before money con dey find me Many people dey whyne me o I work but e tire me From seven jobs dem fire me Na cos I dey smoke igbo Fly like flamingo o People never put mouth for my matter I go put them to rest Where I from come nor be clear eye so If you dey whyne We many wey go vex The kind money wey you go get Dem go dey find you Naim make dem dey find me o Elon dey find me President dey find me o Governor dey find me All of dem, dem dey find me o Elon dey find me o President dey find me o Governor dey find me All of dem, dem dey find me o Find me, find me find me Diamonds on my neck And my wrist e icy I'm in New York city, NYC Curry on the beat Cook the beat like it spicy Nor go try me I fit take action Take action with my pump action No need for any interaction Nor dey call my phone If nor be transaction Wait Nor go try me I fit take action Take action with my pump action No need for any interaction Nor dey call my phone If nor be transaction Wait Everyday when I wake up Money dey find me o Before money con dey find me Many people dey whine me o I work but e tire me From seven jobs dem fire me Na cos I dey smoke igbo Fly like flamingo o People never put mouth for my matter I go put them to rest Where I from come nor be clear eye so If you dey whyne We many wey go vex The kind money wey you go get Dem go dey find you Naim make dem dey find me o Elon dey find me President dey find me o Governor dey find me All of dem, dem dey find me o