Shawty you make me emotional Bursting my medulla I been chatting on Instagram I.g tell me say you nor know that I follow you but you no follow back Shawty say you are turnover If you spin on me I go turnover Tell me say her name na omotola She tell me say she like it in a boulevard Me I tell her shawty shey you know the vibe I go tell things wey you no never ah Only Jah blessings Dey on this kid For this street I no fit do dodoyo Show it now how if you love someone I no fit tell you many things wey you know Omo Wire aza mi make we dey nor nor Omo me I dey like dis I dey dey jogor Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe (Oluwalosheyi) Money make me emotional Bursting my medulla Chatting on Instagram I.g but you say you go see later I call you but you no won call me back Mama I remember my class teacher But right now Alhamdulillah Hands in the Air let's party na Bottles for the girls wey sabi na I go muzampe If you no get them no go stay When you go out ko ranti ile You see my vibe call it trabaye Epariwo ogo aye (OGO) Only Jah blessings dey on this kid For this street I no fit do dodoyo Show it now how If you love someone I no fit tell you many things wey you know Omo Wire aza mi make we dey nor nor Omo me I dey like dis I dey dey jogor Moti jogor toba fema gbemi trabaye shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe Omo iya mi shole gbemidebe