(Run, run) (Queisamonsta y'all) Never met a girl like you for my life Say, I no fit lie, I dey trip for your body Make dem dey try, dem no fit off our light The way you dey do, make me ki'gbe o wa'le So, I give her the gangsta style When she no fit tell me "Bye-bye", ay Girl, I no fit lie, yeah Melanin, so fine, yeah-eh Monalisa, ah Sweet pass yamarita, ah Girl, you make me shiver, ah K'alo j'amala shitta, ah International or local, ah? J'aye lavida loca, ah Girl I be your soldier, ah Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa Bawo n mo shey shee, I don fall in love Ghetto boy like me don dey fall in love Love of my life, afi wo nikan I swear to God, wetin you give me chop? Like popo, kofe je kin lo K'oto jade, baby, je kin mo Anything you want, I go give you more And, anyhow e be, baby, je kin gbo Monalisa, ah Sweet pass yamarita, ah Girl, you make me shiver, ah K'alo j'amala shitta, ah International or local, ah? J'aye lavida loca, ah Girl I be your soldier, ah Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa (Vibe boy) Monalisa, ah Girl, you make me shiver, ah (ah) International or local? J'aye lavida loca, ah Girl I be your soldier, ah Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa