Every blessings I Dey see now Na the blessing from God Smaller wey dey on top Olohun I no go fall Won ni kin go harder so me I go on soun Anyhow I Dey on God Wetin Dey occur orr Even them poeple them be hating on me But I no fit to draw Cus I gatty my God... Olohun Cus my producer As he they give me non stop Oya je ka record look around no body to trust Cus I no Dey too sure Anytime am calling u baba answer my call Anywhere I Dey perform You know say aiye por gan Turn up aiye por gann Oh ah ya so me tell my **** sey **** no foh for that bobo Try make money chenking po gan Rora gbese lekookan baby yi jowl I am sorry baby I am sorry I am sorry I thank God for my journey Am not sorry to take what is for me Am not sorry for hustling 247 Every blessings I Dey see now Na the blessing from God Smaller wey dey on top Olohun I no go fall Sebiwo loni kin malo I no go fall Sey my blessing no go stop I no go stress before I churp urp If na power e for don cast una for luck up Mosofun won nigbakan I fell when I try so me ride on oh ah ah Cus my producer As he they give me non stop Oya je ka record Look around no no body to trust Cus I no Dey too sure Anytime am calling u baba answer my call Anywhere I Dey perform You know say aiye po gan Turn up aiye po gann Oh ayaaa so me tell my **** sey **** no foh for that bobo Try make money shenking po gan Rora gbese lokokan baby yi jor I am sorry baby I am sorry I am sorry I thank God for my journey Am not sorry to take what is for me Am not sorry for hustling 247