Ob' Obah! Wah dem a say? Mm, hmm Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo Tunbo, tunbo Gbaskelebe, which one I go choose? Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me Make you no go de jonze I swear you dey poe You no know as e de go Tunbo, tunbo Gbaskelebe, which one I go choose? Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me Make you no go de jonze I swear you dey poe You no know as e dey go Baddie With all due respect The brother wey dey knack you no get sense 'Cause he never jam you to full extent See you never experience full wetness But mind you, I'm God sent Baby, I go need your full consent Show your ID, I dey avoid government I'm a good citizen of this continent Arise o compa' Sunmo mi turn your back, oh, back, oh Na back to back, oh, back, oh E reach morning pack your bag, oh, bag, oh No take my Polo Marco If you carry am return am back, oh, back, oh Come take another round, oh Back oh. back oh Tunbo, tunbo Gbaskelebe, which one I go choose? Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me Make you no go dey jonze I swear you dey poe You no know as e dey go, ah Tunbo, tunbo Gaskelebe, I no fit see you spit kelebe You too soft like fresh Agege You too hot you need abebe Yansh be like Sandra Benede I no fit weigh the size omiemie You get Only Fans make I check And my favorite part na twe twe Ani mo l'omo l'america na Her papa na commodore She like when I'm in control Mo tun wa l'omo ni Ikate naa The girl name na Modina You know she like money gan Which one I go choose? ah Just wan nenepo You sha know as e dey go Are you gonna dance for me? Oh baby, make I know? Before I start to throw, all my money on you Tunbo, tunbo Gbaskelebe, I no fit see you spit kelebe Too soft like fresh Agege Too hot you need abebe Yansh be like Sandra Benede I no fit weigh the size omiemie You get Only Fans make I check And my favorite part na twe twe