You know the other day somebody ask me wetin be the best advice I fit give people out there And I tell am say Una o Make everybody run their race In their own pace o Everybody destination dey different And finish line no Dey for this life Anytime you reach your own point of celebration You go collect your own congratulations So Abeg no try to please street and online pedestrian o Street no get memory and pedestrians Dey move on Do your best at all times and do it for your self men I see say pressure to do unboxing videos wan kill a lot of people Abeg take am easy on your self Go work hard , Abeg life is too short Ko so mo no ijaya one Oh my God o amaghim ebe'm na eje o Na you Dey incharge o Ifem na ayo Bu oganiru And onye si na uwa ya kacha nma ya puta na ogbo ka anyi fu nu Na jeje I Dey o I carry my cross Dey go Nwoke esike kwe Nwoke esike kwe o Nwoke esike kwe Nwoke esike kwe o Ife anyam fukwalu na onu'm ama ekwuwu kwa o Akwa anya'm bekwalu na onum ama kochakwa o Uwa bu onye melu Ike ya ona Chuwku okike nyenum amamighe gi oo Uwa bu onye melu Ike ya ona Imakwa na nwoke esike kwe o Ahhh nwoke esike kwe o Gi bu onye na eko aka Ina aba asi gi aka nyo Gi putawa na ihe a ina eme Iju Malukwana amalu na uwa bu afia Anyi na ayo olisa ka anyi fu echi Ogonogo ndu na aru isi Ike Ka aku bulu osimili atata nooooo Anya fulu ugo kene chukwu Echi eteka onye ma echi nu Onye di ndu ka no na ofe Onye di ndu ka no na egwu nu Nwoke esike kwe Nwoke esike kwe o Nwoke esike kwe Nwoke esike kwe o Ife anyam fukwalu na onu'm ama ekwuwu kwa o Akwa anya'm bekwalu na onum ama kochakwa o Uwa bu onye melu Ike ya ona Chuwku okike nyenum amaghigi oo Uwa bu onye melu Ike ya ona Imakwa na nwoke esike kwe o Ahhh nwoke esike kwe o I knw say a lot of una don miss me Me sef miss una o my people I know say e no easy out there Everybody Dey find wetin dem go chop But along the way make una no find wetin go chop una o Do your thing It will inspire some and it will annoy some But do it anyways E pain dem!