If you kill am wetin be your gain? (Native) Why you dey give am pain? Tie him family with your chain You know say devil no dey shame But I no dey run I no dey seke I just dey do am my way Oluwa lo n gbe mi leke That's why I stand kanpe Mind who you follow If they no invite you make you no go o As omo ologo I go advice make you lay low o Even Devil sef dey wear white Oh oh oh oh Even Devil sef dey wear white Oh oh oh oh Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o When dey plan for my back o Na only God dey for my back o Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o Say I no go lack o Anointing oil I dey shack o Even Devil sef dey wear white Sometimes e dey shine like light (Even Devil sef dey wear white) At times e dey pull up like bride o (Even Devil sef dey wear white) Na the ginger wey I carry put me on top of my opps (Boss) Gaga ṣe my kpomo No go ever soft? (Never!) Hey, this game is not for learners Brother use your upper Cunny man been bury cunny man ọmọ na minimal (Waka) Critical they fly him body via okada man (Boy!) The boy wey hustle for him rubbas land for body bag (Ten!) Yahweh dey my side I pin if they cock their gun Odeshi no go fail o Okirika cloth Akpoche I rock Even kposi wey dem duck my **** brother e too small (Boyo) Innocent **** this one no be Tuface Idibia This bullet enter The shooter cast on VAR If dem no call I no follow my compass na woto woto My kala e no dey ever choke Zagadat The lamba kick like Jackie Chan A power house, my career fly like Peter Pan Mind who you follow If they no invite you make you no go o As omo ologo I go advice make you lay low o Even Devil sef dey wear white Oh oh oh oh Even Devil sef dey wear white Oh oh oh oh Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o When dey plan for my back o Na only God dey for my back o Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o Say I no go lack o Anointing oil I dey shack o Even Devil sef dey wear white Sometimes e dey shine like light, eh eh Giddem At times e dey pull up like bride o (Gaaga Muzik) Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa Oluwa stand firm for my back o Anointing oil I dey shack o Even Devil sef dey wear white