Ọja ọja ọja daddy Ọja daddy, Alaga Ibilẹ Oxlade If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away) And if I first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o (Away o) Cuz ọmọge me I don try (I don try try try) I wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I choose o why, why why why I'll give you so much loving, wa sọ pe o ti to Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo Colour love sun mo red bi zobo, no be pito My head correct, I sabi I no dey repeat o Ṣe you no go run go Malay, don't run away Ifẹ ti mo ni si ẹ ko ṣe farawe Many many blessings wey go soon come my way We can take some time off then we go far away Ma nawo le ẹ lori , I'll spend the bundle To ba di nighttime a wa ja kungfu Mo ma caress and rub ẹ enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away) And if I first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o (Away o) Cuz ọmọge me I don try (I don try try try) I wonder would you be mine (Would you be my bride) Oh baby I don try (I don try try try) Lot of my friends dey ask me why Say na you I choose o why, why why why Hẹhẹ, gbọ na O jẹ tẹle Road Safety ko le mọna Cuz to talk the truth, you bad for real ọmọ Ọrọ di Tupac me and my girlfriend lọmọ I would love to love to love you But we no go comot ijọba n ṣe curfew O ya facetime me tell me what you up to Ki n wa farabalẹ gbọ ẹ, mo n sip from bottle Ma nawo le ẹ lori, I'll spend the bundle To ba di nighttime a wa ja kungfu Mo ma caress and rub ẹ enough Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo If I give you love and I no get money (Ṣe you no go run away) And if I first carry you ka lọ j'aye foreign (Ṣe you no go lọ Malaysia) Ọmọ me I don tire for this thing called love (Ṣe you no go run away) Ṣe you no go run away o (Away o) Cuz ọmọge me I don try (I don try try try) Ki lo fẹ ṣẹlẹ, Ki lo fẹ happen? Ki lo fẹ ṣẹlẹ?