Hustle for the money till early morn' Been on the grind, me and my dawgs Hustle done dey pay me I wanna Jaiye ni t'emi I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o) I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o) Me I no be small boy I be senior man And I no de ever foh for my fellow man White man, red man or yellow man Respect is reciprocal so sekkle down Emi n jaiye lọ n t'emi Ṣayo t'emi Gba Hennessy lo n t'emi No get the time to form fake deep I just want enjoy my life baby Too many fine ladies To n l'emi One ọrọbọ, one twenty slim shadies Too many woman na plenty yawa I no get energy for wahala I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o) I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o) Shout out to Ṣekẹmi Ọmọdunkẹ and Aderonkẹ mi K'o to ri mi l'ori tele' Awọn to n f'ẹmi Awọn t'emi tipẹ tipẹ ni Ọ́mọ the struggle too mad o And nobody wey go bo card o Go home if you no fit go hard o Stay dangerous and dey bad o Jake jado ani won da mọ Give it to dem oya one by one Ọmọ shack hennesy make eye dirty Gbe soul rẹ oya jẹ ka lọ I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o) I dey outside o (eh) I dey outside o (eh) I dey outside o Me and my dawgs we dey outside (We dey outside o)