(Release yourself) (To the unknown) Sweet life no sweet pass like this Cigars and cannabis Chilling with my gees Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing You want to kill person ni? Different alcohol inside the cooler, and the fridge Dem dey freeze You don turn bad girl, you don dey go Ghana Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh Keep making daddy proud You don turn bad girl, you don dey go Ghana Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh Keep making daddy proud Yuh, this for the girls wey dey talk say "ex boyfriend, prioritizing happiness, wey dey flex" Wey dey put men for different cruise 'cause they can't stress Living life to the fullest Ooh, I'm loving the new you In your Gucci swimsuit Chilling by the pool, less worried tho Showing more skin, get a new tattoo Trying different taboo, so I'm flying to Cancún Yeah, get your swag back, secure the bag, and Fly away if you want, and maami, don't fly back And if your plan stop going smoothly, as it should Go back to the drawing board, baby boo Yeah, you need a soldier, not a bọlọ No go dey waka with men wey dey draw like ọgbọna Do BBL, if you wanna You only live once, maami, turn down or turn up Cigars and cannabis Chilling with my gees Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing You want to kill person ni? Different alcohol inside the cooler, and the fridge Dem dey freeze You don turn bad girl, you don dey go Ghana Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh Keep making daddy proud You don turn bad girl, you don dey go Ghana Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh Keep making daddy proud (If you wanna smoke of that good shit) (This right here is the purple rare) (This right here is the amnesia rare) (And, this right here is the special one) (That's the jumbo borito) (If you need perspection for your trouble, you know I gat you) (Holla at your boy)