Spy Odumodublvck Native Big big boys Pretty girls Tesla boy Eh! I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don Update My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh Odumodu, Tesla boy Tesla boy I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh Odumodu, Tesla boy Who dem be? Where dem dey? I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play Wey my key? Wey my babe? She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga Swallow with starch 'Nother banga REMY boy, follow up, wey my kanda? New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi? We go fall out with racks Abeg I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Update My tuke-tuke park for my yard Gura gura not again oh Odumodu, Tesla boy Tesla boy oh I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Tesla don My tuke-tuke park for my yard Gura-gura not again oh Odumodu, Tesla boy Uh! Got three cars parked in the yard I no dey hide my face when I ride Stallion plates, so they know when I pass Ahh ahh Saw my dad for the first time in five years Man didn't know I'm a star, yeah Got the old man looking like ah Ahh ahh My apology, me I'm not humble So many man dem dey pray make I tumble Learnt from Abaga, so I cannot fumble You no fit get if you not from the jungle Ahh ahh If you not from the jungle You no go get how many times wey we stumble Pushing these whips and no be accidental But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you Tesla boy I dey dine with the big big boys Roll with the pretty girls Pull up in a Tesla toy Update My tuke-tuke park for my yard Gura gura not again oh Odumodu, Tesla boy