Wetin you go do if you hear say I pop Wetin you go do if you hear say we blow Shey you go dey smile Or shey you go dey bone Wetin you go do Ma time is very close Wetin you go do if you hear say I pop Wetin you go do if you hear say we blow Shey you go dey smile Or shey you go dey bone Wetin you go do Ma time is very close Enemies everywhere Enemies in my house Enemies in the street Enemies in dem shows Enemies on my couch Take one take two Snap dem take dem Famz dem love dem Shake dem hug dem That their performance Be like Gold men Anybody wan kon try Anybody wan kon die Nobody go wan kon try Nobody go wan kon die No be you dey put me down No be you dey turn me down Now u wanna form my guy Now you wanna hug my guys We show we ball We score they clap They know the name We killed the game The fakes the fox The rats the snakes We killed the fakes Den ate the snakes We show we ball We score they clap They know the name We killed the game The fakes the fox The rats the snakes We killed the fakes Den ate the snakes Ar no wan make odumodu perform for the place wey I dey If you see reeplay den tell me so I no go enter the place Dem and agunna bu eze Their music dey batter my brain I no go lie I dey envy Na Jehovah dey for their train Look at the toyin tomatoes Look at agbani daregos Following odumodu Reeplay agunna eze Gustavo dey for the setting Cruchifiso dey for the setting They balling they pimping They balling they pimping They balling dey pimping We show we ball We score they clap They know the name We killed the game The fakes the fox The rats the snakes We killed the fakes Den ate the snakes We show we ball We score they clap They know the name We killed the game The fakes the fox The rats the snakes We killed the fakes Den ate the snakes Wetin you go do if you hear say I pop Wetin you go do if you hear say we blow Shey you go dey smile Or shey you go dey bone Wetin you go do Our time is very close Shey you go dey smile Or shey you go dey bone Wetin you go do Our time is very close Snakes Some boys Are fucked They talk. Too much Be real, my g And cut. The cost It costs. A lot to be what U not. My squad Unruly we like fuck. The cops She hid. Her feelings. In time. It showed. Although. She knows. My ambition. My goals. I hit. The road. I'm searching for doe. I'm always charged up but they're device. Is slow. I sacrificed. My time. For good. No homo I ain't got the time for cock. And bull We hit. The shows. With all. My bros. We kill it. And ball. But shhhh. On code. You hating? I'm sorry your opinion doesn't matter You still down south while I'm climbing up the ladder The road I paved. Be nice. Be brave. Explore. The world. Come out. Your cave