(What we-, what we drinkin'?) (It's F28 baby) Blvck sheep forever, blvck sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK NATIVE Plugged in, plugged in oh Fumez The Engineer, no be kpanu-kpanu All the way from ABJ city, you get me? (Goddamn, [?]) Come on, ayy, ayy I've got so much Gs in abundance Dem tie many, many babes with lap dance In accordance, she go like come whine on top my kpomkwem, ayy I've got many, many babes in contacts Dem get many people wey e wan squander I've got so much Gs in abundance Dem tie down many, many babes with lap dance In accordance, she go like come whine on top my kpomkwem, ayy I've got many, many babes in contacts Dem get teeny-weeny waist I pamper I've got— For their party, look well, everywhere na my amigos Kasaprenko, those days, okpor, omo I too roll, skunk Roll-bond, omo I too go Deep with the mob, e too cold Their mama say, "Otito" But when I lap yard, my mama said, "Oyoyo" (Came from—) Came from war with a pot of gold Inside my pot their kele dey boil Part of the spoils of war This is my offering Lord Hold my short-knicker Folasade yo di kpa When I came through she go soji now School girl, she go swallow e cotina ODUMODU, you too dey holla your name for your song My permutation, you gats remember say na me be Don, oh Na Teezee be boss, we commot the gutter, no caricature The flow na ogbonge, the package akpoche, my Ballon d'Or Yes, e don dey come Commot the uzi, put am for the baggie, my shutters are moving with ease Olokpa dey see, dey no fit talk, dey no fit breathe Switch up the flow or remain in bondage Na wetin I advice my opps Demma pick up my script and download my footage Enemies dey for my gate sef, them no fit to penetrate Enter who house? Enter the jungle, they know e go be mistake, ayy Many Ps dey the bando Tshekere dey her waist Gustavo, stack am up, eh? She wanna give it all up Find one man wey go scratch your back Scratch my back, I go run your own Wey my dogs? I go give them bone Dem go run your home, return to your hole I can't insult all the men wey dey broke They are all my own, I sabi the code, I was down below UK, wagwan? Hip-Hop, how far? OD too good, old people, they bumping Eziokwu How many men I go carry go Jesus? Many, plenty, flop it, whip it, cock it, shoot it Kalamantus on me, abeg you, you cannot hiss at me They cannot vibe to me ubanka, who come dey stream the P? Na for ABJ they nab me, my igbo dey sell on cheap We no dey trap hashish You better dey count your peace No con dey wait for kish ODUMODU, na me they cancel, they con still crown me king Fumez The Engineer Akur, ayy-ayy, akur Blvck sheep forever, blvck sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? NATIVE