They for like pity this boy Everyday na billing With their shameful decoy I for don turn visitor Overstay my welcome But I for chop full insult Chop full insult Even my mama join them My grandma my papa join My shima comes first Brown Hermes Come to my doorstep (kor kor kor kor kor kor) AGBEROS All of them are sorted I go pay deve MODU gimme money make I wound person I no dey carry kele we no like shopping Gucci Fendi Versace Nike She can look sporty She no wan turn to orobokibo But she dey bill me like orobokibo KALAMANTUS press am quickly The whole of zone 1 Dey my building Mummy shut the door They wan beg me Food and school fees Some of them go the money camp okpo Blow wiwi They for like pity this boy Everyday na billing With their shameful decoy I for don turn visitor Overstay my welcome But I for chop full insult Chop full insult O yo yo yeah yeah You no buy kele wey dey stay for Obodo oyinbo Steady recharge am for dollars oh O yo yo yeah yeah The one for here no dey hear word oh Samantha sef e dey learn work oh Sexy girls you dey count em If e no be Gucci, na Prada Seychelles, Addis Ababa Solomon Grundy with the fast life oh It's plenty She call me Santa Exclusive Bahamas Balling on molly oh Mo bamba No be chais oh No be data You fit calculate your numbers They for like pity this boy Everyday na billing With their shameful decoy I for don turn visitor Overstay my welcome But I for chop full insult Chop full insult Even my mama join them My grandma my papa join My shima comes first Brown Hermes Come to my doorstep (kor kor kor kor kor kor) AGBEROS All of them are sorted MODU gimme Kala make I kpoof person Wey no like shopping