Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Izgaaju till we Kpeme anti world gangstars Gee records Odumodublvck you get me Fizo in the building Praaa They know I came in a Picanto Dey my dommot Ko si gateman You go contact oh They know I came in a Picanto 100 men dey your dommot Ko si gateman You go contact oh Wey wey, wey dem? Fall out (Who goes?) Check out (Knack am) Dull am (Jam am) March am (Wey dem?) Fall out (Who goes?) Check out (Knack am) Dull am (Jam am) March am We squeeze, we march They tench oh We dey observe Dey go discharge We dey cantab, eh Wetin I go do for you? Aii o Tesh gimme cloth make I denge pose Before we go march I go sip agbo Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo Shayo dey the room, desperado na why we mezebu The bargar wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along Today we go pump am, load dem Shank am, e no fit to breath The bargar wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along eh Today we go pump am Load am, shank am They know I came in a Picanto 100 men dey my dommot Ko si gateman You go contact oh They know I came in a Picanto 100 men dey your dommot Ko si gateman You go contact oh I say Bottega wey dey my face no dey see enemies That plenty money must be made by any means Abi your papa no go like denge for inside Rolls Royce? With two bad bitches From Miami Ebelebe na who come correct dey get padi Number wey your sister dey call Sugar daddy Odumodu na who we see korokoro When we dey soak garri such a guy me must gather garri You go fear when you see Cartel When we started dem look us less Nah no be man, now everything bless Now popo stop me say e sabi person Money and fame don dey my eye since like 13 Buyaka buyaka When we enter, when we scatter Stab anybody with my cloak and dagger Ta ba gbori wọle ọmọ ase yẹn ma japa Make nothing join me join me with sapa They know I came in a Picanto 100 men dey my dommot Ko si gateman You go contact oh Abobi roll the kpoli make I kprass I no get time to partake, na hin make I ask Na the rabba dey my mind, I no need to cast I don grind, I don find, I no to dey cap E be like say, the thing don cast E be like say, your kele don kprass She go jogodo Drop better high she go follow go Secure the bag and gbes hey Throway for nyash and face, bullet Today na crate by crate we go soft and Kele dey crash my place I go fuck now I go pluck down Ego necessary Owo necessary