Ji mana, ku tsaya guys! Ya kamata a zo a dan yi nazari, a dan tattauna tare ai Ko ya ne? Ka gane ai When they start to shoot Dem say na goalazo Plane don crash my sosoliso Young young souls Buried in the rubble Small small pikin They were caught up in the jungle When we start dey come Dem say na daddy oyoyo Saviors of the kingdom We dey tackle ojoroo Young young men Carry koboko Iriwariwo When they start to shoot Dem say na goalazo Plane don crash my sosoliso Young young souls Buried in the rubble Small small pikin They were caught up in the jungle When we start dey come Dem say na daddy oyoyo Saviors of the kingdom We dey tackle ojoroo Young young men Carry koboko Put a full pot on fire I'm stirring up controversy Pour shayo on top cota We're mourning them with Hennessy Abobi no dey look me E go turn to movie Artillery full for ground like I sabi Dasuki But your cabinet is bloody Violence is funded They carry gun go peacefully protest Silence a few hundred But they can never stop us Giving dem I'm generous And none of dem fit check me Because my tactics are treacherous If you gauge my man dem You go know sey dem rebellious Everything don cast Blame Desmond Elliot I'm steady fighting for progression Steady fighting in the comment section Abobi no dey raise your voice No dey para When Israeli soldiers dey masa people for Gaza What you see is what you get And what you don't know will probably kill you Forget When they start to shoot Dem say na goalazo Plane don crash My sosoliso Young young souls Buried in the rubble Small small pikin They were caught up in the jungle When we start dey come Dem say na daddy oyoyo Saviors of the kingdom We dey tackle ojoroo Young young men Carry koboko Iriwariwo Muryan nakasassu ya faso Jama'a na ta mun maraba Don sun ja sun yi gum, Ana ta guma musu azaba Na je kasuwa Kawai sai na ji Wai mudun shinkafa Naira dari tara Doya ya fi dubu daya Farashin petur na ta fadi A kasuwar duniya Amma a gidajen man kasar mu Na ta kara tsada Mutane na kwana ba barci Har asuba tun jiya Sun zamo yan gudun hijra Don tserewa yan ta'adda Jiya nawa aka sace, y Au nawa aka kashe Taltalin arzikin kasan namu Nawa su ka rage Mugayen sarakuna But muna ta ran su ya dade Shin ya kamata Mu dau mataki ne Ko mu dake Concept