Eh, ah Ọ dị egwu Òn gbowó, ah Dey wan code I don know Dey don jonse I say she don grasp The jonsing na high class She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go I been dey trapped with the guys wey dey pampalashin on a low, oh Haa, they don't know They don't know Ọ dị egwu, I don code Eh, big, big man nono Wetin she dey blow na komo They can never smoke Arizo' Scope am Wetin dem dey burn na koko For the band, wey dem dey call us, Dong One Any time we position, na katakata, came in with like ten men When we start dey perform nko? Shawagara dust Dem'ma halla, no be big God? Dey wan code I don know Dey don jonse I say she don grasp The jonsing na high class She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go, oh, oh I been dey trapped, with the guys wey dey pampalashin, on a low Hmmn, they don't know They don't know Ọ dị egwu I don code For, for, fortify my spirit, with agbo and dongoyaro Defend my soul, Celestine Babayaro Any time I wire, is a mazam Any forms and kele, dey my phone None of them can put a parker on a n**** How you take dey run am? Odumodu, vibes and rhythm E no too dey hard for the boy When I open thirty-two, they're amused Na my cruise dem'ma use, mezebu For my goose Dey wan code I don know Dey don jonse I say she don grasp The jonsing na high class, eh She been dey dangbana kush, with the guys wey dey moz on the go, oh, oh I been dey trapped, with the guys wey dey pampalashin, on a low Eh, they don't know They don't know Ọ dị egwu I don go I don Eh, eh Ọ dị egwu