Trouble nor dey finish oh You nor know say e no dey finish oh Pesin wey get go talk Pesin wey talk must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Trouble nor dey finish oh Wahala nor dey finish oh You no hear say e nor dey finish oh Pesin wey get go nack Pesin wey nack must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Wahala nor dey finish oh Naso I carry money Kpoi I go party Kpoi I see baby Kpoi Nwa baby Kpoi She carry bigi body Kpoi She whine rotate Kpoi As I come carry money Kpoi I buy rosé Kpoi I call taxi Kpoi We reach my house Kpoi We do "lay-down" Kpoi Then "standing fan" Kpoi She touch all my body Kpoi She rub am well Kpoi I feel am die Kpoi I feel am well Kpoi Next thing she say na milli milli Baby say na milli milli Chai Trouble nor dey finish iyo Trouble nor dey finish oh You nor know say e no dey finish oh Pesin wey get go talk Pesin wey talk must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Trouble nor dey finish oh Wahala nor dey finish oh You no hear say e nor dey finish oh Pesin wey get go nack Pesin wey nack must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Wahala nor dey finish oh E no go finish for their body We don come Peruzzi struggle No be mai mai E too rough I don hustle I don suffer All my money She wan chop I no get issue Make she run am Omo modu you don soft Peru I don blow So I no do tokunbor If dey wan gba me Make dem play me If she wan fuck me Make she yarn me Nothing mega Nothing better Sisimi put hand Collect more Collect all Make your body no go strong Bbl? I go pay Even na boobs Na me go spray Olokpa see me they wan gbese Nsobu Odumodu my blow dey weigh Nganou Forget all the rumour I am killing it And All my men dey pepper dem o kilishi Kilishi Trouble nor dey finish oh You nor know say e no dey finish oh Pesin wey get go talk Pesin wey talk must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Trouble nor dey finish oh Wahala nor dey finish oh You no hear say e nor dey finish oh Pesin wey get go nack Pesin wey nack must get Pesin wey work go chop Pesin wey chop must work oh Wahala nor dey finish oh