I no follow do competition I dey on my level Person go open eye do you something E go say, "Na the devil" If I offend you, my brother, I'm sorry 'Cause every little day, I dey jump gutter for the money So I check and balance From Eko to Dallas (Dallas) Chasing all the pounds & dollars (Dollars) 'Cause I won Dey with ballers So I check and balance ohh From eko to Dallas ohh Chasing all the pounds & dollars ohh 'Cause I won dey with ballers I maneuver Bow Omo, I maneuver ohh Carry over I no get carry over ohh Hmmm I maneuver Omo, I maneuver ohh Carry over I no get carry over ohh Florent Malouda I enter Paris I dey tear pidgin like Erigga Na vernacular I use dey hustle paper Big boy for my class Unilag on my back Back then Plenty keles been dey finme for nacks For my back, them misyarn Maneuvere, then discharge Moreover I'm not the guy that's likes to flaunt all my band Bikonu If you offend me my brother, I'm sorry for you Bikonu I go call Ericmany Gnewzy go fall out with me Na me be the goat Na me been reload Na who block the road Even olopa dey give way when I show Bone If na money, I go sow Them wan spit ontop my throne, grrrr Odumodu, "Na me reap wetin dem sow" Can they block it? Are you joking Odumodu, Gnewzy Can you dodge it? I maneuver Omo, I maneuver ohh Carry over I no get carry over ohh Hmmm I maneuver Omo, I maneuver ohh Carry over I no get carry over ohh