Bare times, bare times (Bare times) Bare times, bare times (Yee) Bare times wey I pay bride price All the women wey I follow, them been do me one kind I no blame them, I been dey poor Sapa don't care, e dey wound us But now (Amen, oh) I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See them, oh) The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey give them hope) Ayy, my pain is all over now, over now I made my mummy proud (I dey give am hope) Because I dey fire like I'm Legolas (Oh), Legolas, Legolas (Dem put head) Ayy, Legolas, Legolas (Them pretend) Full time daddy in my house (Amen, yes) Big time hubby to my mum (Love) I don turn her spouse (Crown) Since my papa die, na me dey pattern up I had to loosen up Kala please, will you save? (Maybe) Get your money stuffed Put away some dollars Let's protect your son I know your guys are much Use your head they thought I sure say na the same thing dem been yarn Jesus If I listen, will I have my own Galácticos? (Alas) Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, see team ABJ show me shege But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe I came up very quick in Ghana, I'm the new Sarkodie Chalé, I'm clear According to your girl Bare times wey I pay bride price All the women wey I follow them been do me one kind (Bare times) I no blame them, I been dey poor (Kala) Sapa don't care, e dey wound us But now, I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas The king of my hood, I am the principal, principal, principal (I dey kill am) Ayy, my pain is all over now, over now I made my mummy proud (Chai, mummy proud) Because I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas Ayy, Legolas, Legolas Isabella finish me because money no dey I no fit meet up Isabella [?] before my Indomie no get Titus [?] not let me perform I just figured, they just figured, I'm the first born I just figured, they just figured, I'm the first born I just figured, I'm the first born Pakalin, Roche and Fanta Catholic, Redeem, Eckankar